Cubana Chief Priest, Soso Soberekon called out for allegedly impregnating ladies, denying responsibilities

Popular businessman, Pascal Chibuike Okechukwu alias Cubana Chief Priest, and music executive, Soso Soberekon have been called out for allegedly impregnating two ladies and refusing to take up responsibilities that follow suit.

The call-out was done by the controversial IG blog, Gistlovers while alleging that the lady Cubana Chief Priest impregnated hails from Kenya and she’s almost due for delivery, whereas that of Soberekon has already birthed the boy who is all grown up (almost 6 years old).

According to the faceless blogger, Cubana Chief Priest is currently avoiding the lady as he doesn’t want his wife to know about his extramarital affair.

An alleged screenshot of a chat between the lady and Cubana Chief Priest was also shared alongside photos of Soso Soberekon’s son.

The post reads:

Hellos tueh tueh , GLB Nation e get something wey Dey bother me ooo, all these girls and women wey marry public figure , how una take Dey do am? Na every week una go Dey treat infection ooo cause as it is 90 percent of these una wandering prick no Dey use Condom oooo, God abeg, see disease flying up and down , chai, na una wan marry public figure anything wey una see make una take am , na this not using condom cause two girls wey Dey my dm now , one Na from Kenya, that one Na Cubana chiefpriest give am belle , she don almost due sef yet Cubana chief priest Dey run , no want make the wife know , I do video call with the girl to confirm and she even challenge Cubana say make him come do DNA because the baby will be here in a month or few weeks , I asked the girl why una no use condom, e say na Cubana promise to take care of her and she told him to use condom oo but he refuse, so Mrs Chief priest you don get iyawo kekere ooo, small wife don show face oo🤣🤣🤣🤣.

Second person on the list na Sosoberekon, that one don born the pikin sef and the boy look so much like Soso ehn , that one Na Nigeria lady her English get Igbo accent full inside 🤣🤣🤣🤣🤣🤣she just Dey cry Dey para for my dm like say na me give am Belle , the boy is almost 6years old and Soso refuse to take up responsibility, Yam pepper scatter scatter , all of una wandering prick I Dey give una 48hours to reach out to those women and sort them , if not pictures go begin fly soon , Even Cubana chief priest own talk say make I no post am yet make I just beg Chief priest make him take up responsibility but I say never , I no dey beg anyone , na public announcement I go do, igi ewedu oni wo pawa ooo, I come in peace.

See below:

In a follow-up post, the blogger wrote:

Hello tueh tueh ,Oya ooo , make everybody pick the one wey belong to them ooo, first slide to third slide Na for Soso, 4th and 5th slide Na for Cubana chief priest , make i rest small until proper Vawulence go start now , I come in peace

PHOTOS OF SOSO’S ALLEGED SON:

 

LADY CUBANA CHIEF PRIEST ALLEGED IMPREGNATED:

Alleged chat between Cubana Chief Priest and the pregnant lady

 

Exit mobile version