Bayelsa residents apprehend two thieves, beats them to pulp (photo)

Thieves arrested in Bayelsa

Two suspected armed robbers were given the beaten of their lives after they robbed a lady of her phone and cash in Bayelsa on Thursday.

The victim, Betty shared photos of the suspects, revealed how they were caught after she raised alarm.

Narrating her ordeal, Betty wrote:

“As I gallant like dis na mi dis boyz bin wan carry shine dis afternoon, but las las thunder fire dem, as I cum out 4 pos stand na so dem carry gun point mi korokoro afternoon 4 green villa road Biogbolo, I take sm few minutes access dem, dem sey if I mumu dem go shot mi, dem collect my fone & moni enter back road.

“As dem move nia I follow dem, I Chase dem cum dey shout thief thief na so people cum out join the chasing, we finally catch dem 4 Custom road. Dis is the end of my Story

Exit mobile version