Samklef reveals the two popular female singers that reportedly got arrogant after becoming famous

2 female artiste that fame enter dem head, Simi and Yemi Alade – Samklef

Nigerian artiste and producer, Samklef who sometime ago disclosed that the most stupid thing he has ever done on social media, was to fight Wizkid, has called out Simi and Yemi Alade.

He claims they are the 2 female artiste that fame got into their heads.

In a twitter rant, Samklef wrote about how Simi and Yemi Alade mistreated him after they gained stardom even though he knew them before they gained fame.

He wrote;

My dear proud Nigeria artiste una see say this life Na nothing. Coronavirus don put everything on hold.

2 female artist that fame enter dem head Simi x Yemi alade I greet una.

Ycee wey start yesterday 2 that year I reach out to am my no even respond. But this life sha

Make I Comot all the things wey dey mind today Incase world end I no go carry am go heaven

So one day I dey South Africa with my guy Lekan I come see Yemi Alade come greet her. Omo u need to see the way she do. I just go unfollow her straight. pikin wey I know b4 stardom.

Fake love 2 plenty

Simi wey I help support her from beginning..I come dey beg for Colab Anty no answer o. Make I dey open foul yansh

Now I have spoken the truth and the truth has set me free. Ooin Face with tears of joy drop Microphone

Even WiZkid wey blow pass dem hundred times still dey chat with me once once. But this one common small knock out sound dem don arrive”

Exit mobile version