Girl allegedly commits suicide after being accused of theft by her mother

Tragedy as a young girl identified as Angel Obas reportedly committed suicide after her mother accused her of theft at their home in Sapele, Delta state.

WITHIN NIGERIA learnt that the young girl lived with her mother at Ugberikoko road in the city.

According to Sapele Oghenek, the mother of the deceased reportedly accused her of stealing some money she kept in their house on Tuesday March 17th.

It was further learnt that Angel took up a bottle of herbicide and drank it in anger.

Angel was rushed to the Delta State University Teaching Hospital in Oghara in Delta state where she eventually died on Friday March 20th.

Anger na very bad thing. I dey always dey advise people wey get hot temper say make dem dey always dey control am, because at the end of everything, the damage wey the hot temper go cause go dey very irreplaceable.

Report reach us for studio say few days back nai this girl wey dem dey call Angel Obas wey dem dey stay for Ugberikoko Road for the end of Otuedor by Uko Road, just because say her mother accuse her say na she take money wey dey lose for their house. Based on say she be girl wey get hot temper, nai she go drink chemical wey dem take dey kill grass that on Tuesday. Nai dem rush her go Teaching Hospital for Oghara and na yesterday nai she finally die.

This one na sad news. Who we go blame for the death of this girl???” Sapele Oghenek wrote in pidgin English.

Exit mobile version